cigamuku

Revision as of 21:20, 3 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: French cigarette and Yoruba muku meaning remnant

Pronunciation

  • sìgámúkù

Play Play

Noun

  • Wetin dey remain for ciga as person dey smoke.
  • Abeg, find where you go pack all dose cigamuku put.  — (Please, find a place to put the cigarette ashes.)

Related forms


Translations

  • English: cigarette ashes