Difference between revisions of "clean"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Someting wey no dirty. | #Someting wey no dirty. | ||
− | #:* {{ux|dv| E dey good make person dey cook with water wey dey '''clean'''.|( | + | #:* {{ux|dv| E dey good make person dey cook with water wey dey '''clean'''.|(NSC_2020, It is good for someone to cook with clean water.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Better '''clean''' water no go dey make person sick. |( | + | #:* {{ux|dv| Better '''clean''' water no go dey make person sick. |(NSC_2020, Good clean water will prevent a person from falling ill.)}} |
− | #Sey person | + | #Sey person fine. |
− | #:* {{ux|dv| Dat | + | #:* {{ux|dv| Dat babe clean no be small. From head reach ground.|( NSC_2020, That lady is really beautiful, from head to toe.)}} |
− | #:* {{ux|dv| My | + | #:* {{ux|dv| My senior brother '''clean''' die.|( NSC_2020, My elder brother is very handsome.)}} |
− | # | + | # As someting be wey be sey magomago no dey inside. |
− | #:* {{ux|dv| Dat boy hand no '''clean''' at all.|( | + | #:* {{ux|dv| Dat boy hand no '''clean''' at all.|(NSC_2020, That boy is involved in illegal activities.)}} |
− | |||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
Line 26: | Line 25: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person comot dirty from someting. | * Make person comot dirty from someting. | ||
− | :* {{ux|dv| Na rag and water I dey use '''clean''' the table.|( | + | :* {{ux|dv| Na rag and water I dey use '''clean''' the table.|(NSC_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)}} |
− | :* {{ux|dv| My work na to '''clean''' hospital floor with disinfectants.|( | + | :* {{ux|dv| My work na to '''clean''' hospital floor with disinfectants.|( NSC_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''clean'' | English: ''clean'' |
Revision as of 15:24, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: English clean
Pronunciation
- klîn
Adjective
- Someting wey no dirty.
- E dey good make person dey cook with water wey dey clean. — (NSC_2020, It is good for someone to cook with clean water.)
- Better clean water no go dey make person sick. — (NSC_2020, Good clean water will prevent a person from falling ill.)
- Sey person fine.
- Dat babe clean no be small. From head reach ground. — ( NSC_2020, That lady is really beautiful, from head to toe.)
- My senior brother clean die. — ( NSC_2020, My elder brother is very handsome.)
- As someting be wey be sey magomago no dey inside.
- Dat boy hand no clean at all. — (NSC_2020, That boy is involved in illegal activities.)
Antonym
Translation
- English: clean, swindle, illegal
Verb
- Make person comot dirty from someting.
- Na rag and water I dey use clean the table. — (NSC_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)
- My work na to clean hospital floor with disinfectants. — ( NSC_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)
Translation
English: clean