Difference between revisions of "clean"
(→Verb) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
#:* {{ux|dv| E dey good make person dey cook with water wey dey '''clean'''.|(It is good for someone to cook with clean water.)}} | #:* {{ux|dv| E dey good make person dey cook with water wey dey '''clean'''.|(It is good for someone to cook with clean water.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Better '''clean''' water no go dey make person sick. |(Good clean water will prevent a person from falling ill.)}} | #:* {{ux|dv| Better '''clean''' water no go dey make person sick. |(Good clean water will prevent a person from falling ill.)}} | ||
− | #Sey person | + | #Sey person or someting look nice |
#:* {{ux|dv| Dat babe clean no be small. From head reach ground.|( That lady is really beautiful, from head to toe.)}} | #:* {{ux|dv| Dat babe clean no be small. From head reach ground.|( That lady is really beautiful, from head to toe.)}} | ||
#:* {{ux|dv| My senior brother '''clean''' die.|(My elder brother is very handsome.)}} | #:* {{ux|dv| My senior brother '''clean''' die.|(My elder brother is very handsome.)}} |
Latest revision as of 12:34, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English clean
Pronunciation
- klîn
Adjective
- Someting wey no dirty.
- E dey good make person dey cook with water wey dey clean. — (It is good for someone to cook with clean water.)
- Better clean water no go dey make person sick. — (Good clean water will prevent a person from falling ill.)
- Sey person or someting look nice
- Dat babe clean no be small. From head reach ground. — ( That lady is really beautiful, from head to toe.)
- My senior brother clean die. — (My elder brother is very handsome.)
- As someting be wey be sey magomago no dey inside.
- Dat boy hand no clean at all. — (That boy is involved in illegal activities.)
Antonym
Translation
- English: clean, swindle, illegal
Verb
- Make person comot dirty from someting.
- Na rag and water I dey use clean the table. — (I make use of rag and water in cleaning the table.)
- My work na to clean hospital floor with disinfectants. — (My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)
Translation
English: clean