Difference between revisions of "clean"

 
(22 intermediate revisions by 9 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''clean''''
+
From: English ''clean''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
kli:n
+
* klîn
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-clean.f.ogg</sm2>
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-clean.m.ogg</sm2>
  
 +
===Adjective===
 +
#Someting wey no dirty.
 +
#:* {{ux|dv| E dey good make person dey cook with water wey dey '''clean'''.|(It is good for someone to cook with clean water.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Better '''clean''' water no go dey make person sick. |(Good clean water will prevent a person from falling ill.)}}
 +
#Sey person or someting look nice
 +
#:* {{ux|dv| Dat babe clean no be small. From head reach ground.|( That lady is really beautiful, from head to toe.)}}
 +
#:* {{ux|dv| My senior brother '''clean''' die.|(My elder brother is very handsome.)}}
 +
# As someting be wey be sey magomago no dey inside.
 +
#:* {{ux|dv| Dat boy hand no '''clean''' at all.|(That boy is involved in illegal activities.)}}
  
===Definition===
+
====Antonym====
 +
* [[dirty]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''clean, swindle, illegal''
 +
 
 +
===Verb===
 +
* Make person comot dirty from someting.
 +
:* {{ux|dv| Na rag and water I dey use '''clean''' the table.|(I make use of rag and water in cleaning the table.)}}
 +
:* {{ux|dv| My work na to '''clean'''  hospital floor with disinfectants.|(My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)}}
  
===POS===
 
#
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
#
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
===Related forms===
 
====Synonym====
 
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''clean''

Latest revision as of 12:34, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English clean

Pronunciation

  • klîn

Play Play

Adjective

  1. Someting wey no dirty.
    • E dey good make person dey cook with water wey dey clean.  — (It is good for someone to cook with clean water.)
    • Better clean water no go dey make person sick.  — (Good clean water will prevent a person from falling ill.)
  2. Sey person or someting look nice
    • Dat babe clean no be small. From head reach ground.  — ( That lady is really beautiful, from head to toe.)
    • My senior brother clean die.  — (My elder brother is very handsome.)
  3. As someting be wey be sey magomago no dey inside.
    • Dat boy hand no clean at all.  — (That boy is involved in illegal activities.)

Antonym

Translation

  • English: clean, swindle, illegal

Verb

  • Make person comot dirty from someting.
  • Na rag and water I dey use clean the table.  — (I make use of rag and water in cleaning the table.)
  • My work na to clean hospital floor with disinfectants.  — (My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)

Translation

English: clean