Difference between revisions of "clean"
(→Naija) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Someting wey no dirty. | #Someting wey no dirty. | ||
− | #: {{ux|dv|E dey good make person dey cook dey dey '''clean'''.|(NSC_Shulammite_2020, It is good for someone to cook with clean water.)}} | + | #:* {{ux|dv|E dey good make person dey cook dey dey '''clean'''.|(NSC_Shulammite_2020, It is good for someone to cook with clean water.)}} |
− | #: {{ux|dv|Better '''clean''' water no go dey make person sick. |(NSC_Shulammite_2020, Good clean water will prevent a person from falling ill.)}} | + | #:* {{ux|dv|Better '''clean''' water no go dey make person sick. |(NSC_Shulammite_2020, Good clean water will prevent a person from falling ill.)}} |
#Sey person look fine. | #Sey person look fine. | ||
− | #: {{ux|dv|Dat Emeka babe clean no be small. from head to toe.|( NSC_Shulammite_2020, Emekas girlfriend is really beautiful, from head to toe.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dat Emeka babe clean no be small. from head to toe.|( NSC_Shulammite_2020, Emekas girlfriend is really beautiful, from head to toe.)}} |
− | #: {{ux|dv|My elder brother '''clean''' die .|( NSC_Shulammite_2020, My elder brother is very handsome.)}} | + | #:* {{ux|dv|My elder brother '''clean''' die .|( NSC_Shulammite_2020, My elder brother is very handsome.)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
Line 26: | Line 26: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make person do magomago. | #Make person do magomago. | ||
− | #: {{ux|dv|Dat boy hand no clean at all.|(NSC_Shulammite_2020, That boy is involved in illegal activities.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dat boy hand no clean at all.|(NSC_Shulammite_2020, That boy is involved in illegal activities.)}} |
− | #: {{ux|dv|Those guys don clean that man account finish.|( NSC_Shulammite_2020,Those guys swindled the man of all the money in his account.)}} | + | #:* {{ux|dv|Those guys don clean that man account finish.|( NSC_Shulammite_2020,Those guys swindled the man of all the money in his account.)}} |
#Remove yamama for someting. | #Remove yamama for someting. | ||
− | #: {{ux|dv|Na rag and water I dey use '''clean''' the table.|( NSC_Shulammite_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)}} | + | #:* {{ux|dv|Na rag and water I dey use '''clean''' the table.|( NSC_Shulammite_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)}} |
− | #: {{ux|dv|My work na to '''clean''' hospital floor with disinfectants.|( NSC_Shulammite_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)}} | + | #:* {{ux|dv|My work na to '''clean''' hospital floor with disinfectants.|( NSC_Shulammite_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''clean, swindle, illegal'' | English: ''clean, swindle, illegal'' |
Revision as of 13:25, 26 October 2020
Naija
Etymology
From: English clean
Pronunciation
kli:n
Definition
Sey someting no dirty.
Adjective
- Someting wey no dirty.
- E dey good make person dey cook dey dey clean. — (NSC_Shulammite_2020, It is good for someone to cook with clean water.)
- Better clean water no go dey make person sick. — (NSC_Shulammite_2020, Good clean water will prevent a person from falling ill.)
- Sey person look fine.
- Dat Emeka babe clean no be small. from head to toe. — ( NSC_Shulammite_2020, Emekas girlfriend is really beautiful, from head to toe.)
- My elder brother clean die . — ( NSC_Shulammite_2020, My elder brother is very handsome.)
Antonym
Translation
English: clean,beautiful, handsome
Verb
- Make person do magomago.
- Dat boy hand no clean at all. — (NSC_Shulammite_2020, That boy is involved in illegal activities.)
- Those guys don clean that man account finish. — ( NSC_Shulammite_2020,Those guys swindled the man of all the money in his account.)
- Remove yamama for someting.
- Na rag and water I dey use clean the table. — ( NSC_Shulammite_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)
- My work na to clean hospital floor with disinfectants. — ( NSC_Shulammite_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)
Translation
English: clean, swindle, illegal