Difference between revisions of "clean"
Line 19: | Line 19: | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
− | [[dirty]] | + | * [[dirty]] |
====Translation==== | ====Translation==== |
Revision as of 11:04, 27 October 2020
Naija
Etymology
From: English clean
Pronunciation
kli:n
Definition
Sey someting no dirty.
Adjective
- Someting wey no dirty.
- E dey good make person dey cook dey dey clean. — (NSC_Shulammite_2020, It is good for someone to cook with clean water.)
- Better clean water no go dey make person sick. — (NSC_Shulammite_2020, Good clean water will prevent a person from falling ill.)
- Sey person look fine.
- Dat Emeka babe clean no be small. from head to toe. — ( NSC_Shulammite_2020, Emekas girlfriend is really beautiful, from head to toe.)
- My elder brother clean die . — ( NSC_Shulammite_2020, My elder brother is very handsome.)
Antonym
Translation
English: clean,beautiful, handsome
Verb
- Make person do magomago.
- Dat boy hand no clean at all. — (NSC_Shulammite_2020, That boy is involved in illegal activities.)
- Those guys don clean that man account finish. — ( NSC_Shulammite_2020,Those guys swindled the man of all the money in his account.)
- Remove yamama for someting.
- Na rag and water I dey use clean the table. — ( NSC_Shulammite_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)
- My work na to clean hospital floor with disinfectants. — ( NSC_Shulammite_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)
Antonym
Translation
- English: clean, swindle, illegal