Difference between revisions of "clean"

 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kli:n
+
* klîn
 
<sm2>Pcm-ng-clean.f.ogg</sm2>   
 
<sm2>Pcm-ng-clean.f.ogg</sm2>   
 
<sm2>Pcm-ng-clean.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-clean.m.ogg</sm2>
Line 10: Line 10:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
#Someting wey no dirty.
 
#Someting wey no dirty.
#:* {{ux|dv| E dey good make person dey cook with water wey dey '''clean'''.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, It is good for someone to cook with clean water.)}}
+
#:* {{ux|dv| E dey good make person dey cook with water wey dey '''clean'''.|(It is good for someone to cook with clean water.)}}
#:* {{ux|dv| Better '''clean''' water no go dey make person sick. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, Good clean water will prevent a person from falling ill.)}}
+
#:* {{ux|dv| Better '''clean''' water no go dey make person sick. |(Good clean water will prevent a person from falling ill.)}}
#Sey person look fine.
+
#Sey person or someting look nice
#:* {{ux|dv| Dat Emeka babe clean no be small. from head to toe.|( NSC_Olukayode.S.M_2020 Emekas girlfriend is really beautiful, from head to toe.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat babe clean no be small. From head reach ground.|( That lady is really beautiful, from head to toe.)}}
#:* {{ux|dv| My elder brother '''clean''' die .|( NSC_Olukayode.S.M_2020, My elder brother is very handsome.)}}
+
#:* {{ux|dv| My senior brother '''clean''' die.|(My elder brother is very handsome.)}}
#Make person do magomago.
+
# As someting be wey be sey magomago no dey inside.
#:* {{ux|dv| Dat boy hand no '''clean''' at all.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That boy is involved in illegal activities.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat boy hand no '''clean''' at all.|(That boy is involved in illegal activities.)}}
#:* {{ux|dv| Those guys don '''clean''' that man account finish.|( NSC_Olukayode.S.M_2020,Those guys swindled the man of all the money in his account.)}}
 
#Remove yamama for someting.
 
#:* {{ux|dv| Na rag and water I dey use '''clean''' the table.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)}}
 
#:* {{ux|dv| My work na to '''clean'''  hospital floor with disinfectants.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)}}
 
  
 
====Antonym====
 
====Antonym====
Line 26: Line 22:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''clean, swindle, illegal''
 
* English: ''clean, swindle, illegal''
 +
 +
===Verb===
 +
* Make person comot dirty from someting.
 +
:* {{ux|dv| Na rag and water I dey use '''clean''' the table.|(I make use of rag and water in cleaning the table.)}}
 +
:* {{ux|dv| My work na to '''clean'''  hospital floor with disinfectants.|(My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)}}
 +
 +
====Translation====
 +
English: ''clean''

Latest revision as of 12:34, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English clean

Pronunciation

  • klîn

Play Play

Adjective

  1. Someting wey no dirty.
    • E dey good make person dey cook with water wey dey clean.  — (It is good for someone to cook with clean water.)
    • Better clean water no go dey make person sick.  — (Good clean water will prevent a person from falling ill.)
  2. Sey person or someting look nice
    • Dat babe clean no be small. From head reach ground.  — ( That lady is really beautiful, from head to toe.)
    • My senior brother clean die.  — (My elder brother is very handsome.)
  3. As someting be wey be sey magomago no dey inside.
    • Dat boy hand no clean at all.  — (That boy is involved in illegal activities.)

Antonym

Translation

  • English: clean, swindle, illegal

Verb

  • Make person comot dirty from someting.
  • Na rag and water I dey use clean the table.  — (I make use of rag and water in cleaning the table.)
  • My work na to clean hospital floor with disinfectants.  — (My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)

Translation

English: clean