clean

Naija

Etymology

From: English clean

Pronunciation

kli:n Play


Adjective

  1. Someting wey no dirty.
    • E dey good make person dey cook with water wey dey clean.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, It is good for someone to cook with clean water.)
    • Better clean water no go dey make person sick.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Good clean water will prevent a person from falling ill.)
  2. Sey person look fine.
    • Dat Emeka babe clean no be small. from head to toe.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020 Emekas girlfriend is really beautiful, from head to toe.)
    • My elder brother clean die .  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, My elder brother is very handsome.)
  3. Make person do magomago.
    • Dat boy hand no clean at all.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That boy is involved in illegal activities.)
    • Those guys don clean that man account finish.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020,Those guys swindled the man of all the money in his account.)
  4. Remove yamama for someting.
    • Na rag and water I dey use clean the table.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)
    • My work na to clean hospital floor with disinfectants.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)

Antonym

Translation

  • English: clean, swindle, illegal