clean

Revision as of 10:51, 26 October 2020 by 102.89.1.82 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English clean

Pronunciation

kli:n


Definition

Sey someting no dirty.

Adjective

  1. Someting wey no dirty.
    E dey good make were person dey cook dey dey clean.  — ( insert translation )
    Better clean water no go dey make person sick.  — ( insert translation )
  2. Sey person look fine.
    Dat Emeka babe clean no be small. from head to toe.  — ( insert translation )
     — ( insert translation )


Antonym

dirty

Translation

English: clean