coconut kandu

(Redirected from coconut candy)

Naija

Etymology

From English: coconut candy

Pronunciation

  • kòkònɔ́tkándù

Play Play

Noun

  • Sweet wey de dey use coconut make.
  • I dey like chop coconut kandu.  — (I like eating coconut candy.)
  • For junction, abeg if you see kulikuli or coconut kandu abeg help me buy.  — (At the junction, if you see kulikuli or coconut candy, please buy some for me.)


Translations

  • English: coconut candy