coconut oil

Naija

Etymology

From English coconut and oil

Pronunciation

  • kòkònɔ́tɔ́jɛ̀

Play Play

Noun

  • Oil wey dem make from coconut.
If you rub coconut oil, e go make your body smooth.  — (If you rub coconut oil, it will make your skin smooth.)

Related forms

coconut water, coconut kandu, coconut rice

Translations

  • English: coconut oil