Difference between revisions of "code"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person talk or do someting wey no be everybody go sabi wetin e talk or do. | * Make person talk or do someting wey no be everybody go sabi wetin e talk or do. | ||
− | :* {{ux|dv|See as e just e '''code''' am.|( | + | :* {{ux|dv|See as e just e '''code''' am.|(See how he/she covertly did it.)}} |
− | :* {{ux|dv| I dey look you dey laugh. You tink sey you dey '''code''' di matter as you dey talk but before you don sabi all dis your yeye talk, we don do am pass. |( | + | :* {{ux|dv| I dey look you dey laugh. You tink sey you dey '''code''' di matter as you dey talk but before you don sabi all dis your yeye talk, we don do am pass. |(I was amused watching you. You thought you were concealing the issue when you were talking, but before you learnt all these slangs we had done them and quit.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 21:24, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English code
Pronunciation
- kôd
Verb
- Make person talk or do someting wey no be everybody go sabi wetin e talk or do.
- See as e just e code am. — (See how he/she covertly did it.)
- I dey look you dey laugh. You tink sey you dey code di matter as you dey talk but before you don sabi all dis your yeye talk, we don do am pass. — (I was amused watching you. You thought you were concealing the issue when you were talking, but before you learnt all these slangs we had done them and quit.)
Related forms
Translations
English: hide, conceal