coded

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English code

Pronunciation

  • kódɛ̀d

Play Play

Adverb

  • As person or people de do someting make oder people no know wetin de happen.
  • Abeg do am coded.  — (Please, do it discreetly.)
  • You need do things coded, na wetin she tell BBC News Pidgin.  — (bbc__7802, She told BBC Pidgin News that they should be discreet in going about their activities.)

Adjective

  • When person or people de do someting make oder people no know wetin de happen.
  • So unknown to me sey di babe ma na one kind coded babe.  — (NST_cleaned__35581, I did no know that the lady was one who preferred being discreet about her affairs.)

Antonyms

Translations

  • English: secretly, private