Difference between revisions of "coded"
(→Naija) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
* Frequency in raw corpus: 10 | * Frequency in raw corpus: 10 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 7859 | * Frequency rank in raw corpus: 7859 | ||
+ | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | Na as person or people de do someting make oder people no know wetin de happen. | ||
+ | |||
+ | :*{{ux|dv|Abeg do am '''coded'''. |(Egbokhare_2021, Please, do it discreetly.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|You need do things '''coded''', na wetin she tell BBC News Pidgin. |(bbc__7802, She told BBC Pidgin News that they should be discreet in going about their activities.)}} | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | Na when person de do someting make people no know wetin de happen. | + | Na when person or people de do someting make oder people no know wetin de happen. |
+ | :*{{ux|dv|So unknown to me sey di babe ma na one kind '''coded''' babe. |(NST_cleaned__35581, I did no know that the lady was one who preferred being discreet about her affairs.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 17:49, 20 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English code
Pronunciation
- kódɛ̀d
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3342
- Frequency in raw corpus: 10
- Frequency rank in raw corpus: 7859
Adverb
Na as person or people de do someting make oder people no know wetin de happen.
- Abeg do am coded. — (Egbokhare_2021, Please, do it discreetly.)
- You need do things coded, na wetin she tell BBC News Pidgin. — (bbc__7802, She told BBC Pidgin News that they should be discreet in going about their activities.)
Adjective
Na when person or people de do someting make oder people no know wetin de happen.
- So unknown to me sey di babe ma na one kind coded babe. — (NST_cleaned__35581, I did no know that the lady was one who preferred being discreet about her affairs.)
Antonyms
Translations
- English: secretly