coded

Revision as of 17:38, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English code

Pronunciation

  • kódɛ̀d

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3342
  • Frequency in raw corpus: 10
  • Frequency rank in raw corpus: 7859

Adjective

Na when person dey do someting make people no know wetin e de do.

  • Abeg do am coded.  — (Egbokhare_2021, Please, do it secretly.)

Antonyms

Translations

  • English: secretly

Verb

Sey person de do someting make people no know wetin dey happen.

  • So unknown to me sey di babe ma na one kind coded babe.  — (NST_cleaned__35581, __no translation__)
  • You need do things coded, na wetin she tell BBC News Pidgin.  — (bbc__7802, __no translation__)