collect

Revision as of 20:02, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • receive 0.71 505, pay 0.70 2348, borrow 0.70 183, donate 0.69 97, transfer 0.67 319, buy 0.66 1711, recover 0.65 235, drop 0.64 501, owe 0.64 178

Etymology

Borrowed from English collect

Pronunciation

  • kəˈlɛkt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 68
  • Frequency rank in NSC treebank: 190
  • Frequency in raw corpus: 1693
  • Frequency rank in raw corpus: 224

The word is used more orally than in written texts.


Verb

collect: no definition -- Definition in Naija?


  1. obj (frequency:141)
    Collect tag.  — (ONI_19_Make-We-Share-Di-Country_DG__66, Take the tag.)
    I go collect key.  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__56, I went to get the key.)
  2. mark-obj (frequency:84)
    Wetin Israel people do to collect the land?  — (jw__30774, __no translation__)
    Remember the man for Corinth wey collect im papa wife.  — (jw__8739, __no translation__)
  3. aux-obj (frequency:45)
    Dey collect money,  — (BEN_03_Edo-State-Politics_M__30, They were collecting money [from the drivers].)
    Who dey collect am?  — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__105, Who is collecting it ?)
  4. - (frequency:35)
    Haha e must collect im money!  — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__143, Haha. she must collect her money !)
    No be collect money someting.  — (PRT_10_Market_DG__231, It is not collecting money issue.)
  5. cc-obj (frequency:16)
    They want to go and collect em.  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__105, they want to go and collect ...)
    Dey want to go and collect small.  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__112, They are going to collect small.)
  6. obl:arg (frequency:12)
    Na moni dem wan collect from our pipo.  — (bbc__5132, __no translation__)
    Di minimum wage na di least salary wey any worker suppose collect for Nigeria.  — (bbc__36180, __no translation__)
  7. advcl-obj (frequency:12)
    SDF too di call all voters for go collect dia cards quick-quick.  — (bbc__61503, __no translation__)
    E end up collect all di money when e dey di state treasury, take am take enrich imself, and im fader.  — (NST_cleaned__12187, __no translation__)
  8. nsubj (frequency:11)
    How much you collect?  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__152, How much did you collect ?)
    Only what we collect...  — (NST_cleaned__38858, __no translation__)
  9. dep-obj (frequency:7)
    No just carry me go collect breeze for outside gate o,  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__32, Don't just take me to get fresh air outside the gate.)
    Dakingari and another man use wayo collect government money of up to N1.6billion.  — (bbc__33877, __no translation__)
  10. conj-obj (frequency:5)
    Sey I dey thieve, I dey collect money, go buy something o.  — (ONI_15_Gossiping_DG__99, That I am stealing; I do collect money to go and buy something.)
    collect and document information on matter wey concern di right and welfare of pikin;  — (hildrights__1340, __no translation__)
  11. aux (frequency:2)
    One of those kain law na di two years for jail wey anybodi wey dem convict say e do ballot box snatching go collect.  — (bbc__78697, __no translation__)
    Because I can understand, I fit understand sey, di legislators, and judic~, infact everybody gaan in every arm of government dey collect, pay pass normal labourer wey dey work hard work.  — (NST_cleaned__1271, __no translation__)
  12. advcl (frequency:2)
    Dis one come give Rwanda chance wey dem take two hands collect as dem beat Ethiopia last weekend to qualify.  — (bbc__46514, __no translation__)
    Alright so John, de no tell us where you dey, but if you dey listen to your radio, and today na your baiday, just balance well collect happy, happy, happy birthday,  — (NST_cleaned__8311, __no translation__)
  13. aux-mark (frequency:2)
    Because de bad trough different tings wey de dey collect,  — (LAG_13_Our-Life_M__30, Because their bad attitude can be inherited by children.)
    Na so Tsi Conrad di tell de civilians, wuna Ashia for de telephone weh deh collect and Mancho Bibixy say, jobless and hopeless goment.  — (bbc__71874, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • receive 0.71 505, pay 0.70 2348, borrow 0.70 183, donate 0.69 97, transfer 0.67 319, buy 0.66 1711, recover 0.65 235, drop 0.64 501, owe 0.64 178

Antonyms

  • receive 0.71 505, pay 0.70 2348, borrow 0.70 183, donate 0.69 97, transfer 0.67 319, buy 0.66 1711, recover 0.65 235, drop 0.64 501, owe 0.64 178

Translations

  • English: no definition