collect

Naija

Etymology

From English: collect

Pronunciation

  • kɔ̀lɛ̂t

Play Play

Verb

  1. Make dem give person someting.
    • Collect tag.  — (ONI_19_Make-We-Share-Di-Country_DG__66, Take the tag.)
    • I go collect key.  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__56, I went to get the key.)
  2. Make person take someting with power.
    • Wetin Israel people do to collect the land?  — (jw__30774, What did the nation of Isreal do to obtain the land?)
    • Remember the man for Corinth wey collect im papa wife.  — (jw__8739, Remember the man from Corinth who snatched his father's wife.)
  3. Make dem beat person.
    • If you do anyhow for here you go collect.  — (If you misbehave here, I will deal with you.)
    • Omo! I collect beating yesterday for my mama hand.  — (Jeez! I was beaten by my mom yesterday.)
  4. Make person dey nack anoder person.
    • Di guy dey collect on a regular from di babe.  — (The man has sex with the girl everyday.)

Synonyms

Translations

  • English: beat, snatched, collect, to have sex