Difference between revisions of "compound"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
#:*{{ux|dv|All of my '''compound''' people dem dey buy soap for my hand.|(LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)}} | #:*{{ux|dv|All of my '''compound''' people dem dey buy soap for my hand.|(LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Now, and na for where I grow up for [[face me I face you ]] '''compound''' for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem. |(NST_cleaned__14226, I learnt all that in the single-room apartment building I was raised in the Kakuri area of Kaduna.)}} | #:*{{ux|dv|Now, and na for where I grow up for [[face me I face you ]] '''compound''' for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem. |(NST_cleaned__14226, I learnt all that in the single-room apartment building I was raised in the Kakuri area of Kaduna.)}} | ||
− | # | + | #Space wey remain after de don build house ontop land finish. |
#:*{{ux|dv|My house and '''compound''' dey clean? |(jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)}} | #:*{{ux|dv|My house and '''compound''' dey clean? |(jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)}} | ||
#:*{{ux|dv|The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC '''compound'''. |(bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)}} | #:*{{ux|dv|The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC '''compound'''. |(bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)}} |
Revision as of 16:25, 22 July 2021
Naija
Etymology
From: English compound
Pronunciation
- kɔ́mpàùnd
Noun
- House wey person get or wey e rent.
- E dey inside deir compound. — (Egbokhare_2021, He/she is in their personal house.)
- Amaka just pack in come di compound. — (NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)
- All of my compound people dem dey buy soap for my hand. — (LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)
- Now, and na for where I grow up for face me I face you compound for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem. — (NST_cleaned__14226, I learnt all that in the single-room apartment building I was raised in the Kakuri area of Kaduna.)
- Space wey remain after de don build house ontop land finish.
- My house and compound dey clean? — (jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)
- The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC compound. — (bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)
- Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. compound for Lagos here. — (deuber__1774, The boss made the statement while on inspection of the property within the F.R.C.N. premises in Lagos.)
Translations
- English: building,compound, premises