Difference between revisions of "compound"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Di place wey house wey person get or wey e dey rent from person dey.
+
#1. Di place wey house wey person get dey or wey house wey person dey rent from person dey.
#:*{{ux|dv|E dey inside deir '''compound'''.|(Egbokhare_2021, He/she is in their personal house.)}}
+
#:*{{ux|dv|E dey inside deir '''compound'''.|(He/she is in their personal house.)}}
 
#:*{{ux|dv|Amaka just pack in come di '''compound'''.|(NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)}}
 
#:*{{ux|dv|Amaka just pack in come di '''compound'''.|(NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)}}
 
#:*{{ux|dv|All of my '''compound''' people dem dey buy soap for my hand.|(LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)}}
 
#:*{{ux|dv|All of my '''compound''' people dem dey buy soap for my hand.|(LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)}}

Revision as of 07:53, 11 November 2022

Naija

Etymology

From: English compound

Pronunciation

  • kɔ́mpàùnd

Play Play

Noun

  1. 1. Di place wey house wey person get dey or wey house wey person dey rent from person dey.
    • E dey inside deir compound.  — (He/she is in their personal house.)
    • Amaka just pack in come di compound.  — (NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)
    • All of my compound people dem dey buy soap for my hand.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)
    • Now, and na for where I grow up for face me I face you compound for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem.  — (NST_cleaned__14226, I learnt all of that in the single-room apartment building I was raised in, in the Kakuri area of Kaduna.)
  2. Space wey remain after de don build house ontop land finish.
    • My house and compound dey clean?  — (jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)
    • The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC compound.  — (bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)
    • Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. compound for Lagos here.  — (deuber__1774, The boss made the statement while on inspection of the property within the F.R.C.N. premises in Lagos.)


Translations

  • English: building,compound, premises