Difference between revisions of "compound"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(6 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Di place wey house wey person get dey or wey house wey person dey rent from person dey. |
− | #:*{{ux|dv|E dey inside deir '''compound'''.|( | + | #:*{{ux|dv|E dey inside deir '''compound'''.|(He/she is in their personal house.)}} |
#:*{{ux|dv|Amaka just pack in come di '''compound'''.|(NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)}} | #:*{{ux|dv|Amaka just pack in come di '''compound'''.|(NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)}} | ||
#:*{{ux|dv|All of my '''compound''' people dem dey buy soap for my hand.|(LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)}} | #:*{{ux|dv|All of my '''compound''' people dem dey buy soap for my hand.|(LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv|Now, and na for where I grow up for [[face me I | + | #:*{{ux|dv|Now, and na for where I grow up for [[face me I face you ]] '''compound''' for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem. |(NST_cleaned__14226, I learnt all of that in the single-room apartment building I was raised in, in the Kakuri area of Kaduna.)}} |
− | # | + | #Space wey remain after de don build house ontop land finish. / Di area wey surround house. |
#:*{{ux|dv|My house and '''compound''' dey clean? |(jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)}} | #:*{{ux|dv|My house and '''compound''' dey clean? |(jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)}} | ||
#:*{{ux|dv|The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC '''compound'''. |(bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)}} | #:*{{ux|dv|The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC '''compound'''. |(bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. '''compound''' for Lagos here. |(deuber__1774, The boss made the statement while on inspection of the property within the F.R.C.N. premises in Lagos.)}} | #:*{{ux|dv|Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. '''compound''' for Lagos here. |(deuber__1774, The boss made the statement while on inspection of the property within the F.R.C.N. premises in Lagos.)}} | ||
− | + | # Di area wey people for village wey be di same family build deir house or where people wey be family settle put. | |
− | + | #:* {{ux|dv| You see dat mango tree? From dere go reach dat palm tree for down down, na our family '''compound''' be dat. | | |
− | * | + | You see that Mango tree? From there all the way to the palm tree further down is our family compound.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''building, compound | + | * English: ''building'',''compound'', ''premises'' |
Latest revision as of 20:49, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English compound
Pronunciation
- kɔ́mpàùnd
Noun
- Di place wey house wey person get dey or wey house wey person dey rent from person dey.
- E dey inside deir compound. — (He/she is in their personal house.)
- Amaka just pack in come di compound. — (NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)
- All of my compound people dem dey buy soap for my hand. — (LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)
- Now, and na for where I grow up for face me I face you compound for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem. — (NST_cleaned__14226, I learnt all of that in the single-room apartment building I was raised in, in the Kakuri area of Kaduna.)
- Space wey remain after de don build house ontop land finish. / Di area wey surround house.
- My house and compound dey clean? — (jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)
- The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC compound. — (bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)
- Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. compound for Lagos here. — (deuber__1774, The boss made the statement while on inspection of the property within the F.R.C.N. premises in Lagos.)
- Di area wey people for village wey be di same family build deir house or where people wey be family settle put.
- You see dat mango tree? From dere go reach dat palm tree for down down, na our family compound be dat. —
You see that Mango tree? From there all the way to the palm tree further down is our family compound.)
Translations
- English: building,compound, premises