Difference between revisions of "compound"

Line 15: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Family house  
+
#Na house wey person get or rent.
#: {{ux|dv|E dey inside deir '''compound'''. |(Egbokhare_2021, He/she is in their family house.)}}
+
:*{{ux|dv|E dey inside deir '''compound'''.|(Egbokhare_2021, He/she is in their personal house.)}}
#: {{ux|dv|con dey even watch from anoder '''compound'''. |(NST_cleaned__38567, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Amaka just pack in come di '''compound'''.|(NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)}}
#: {{ux|dv|Sey im go show everybody for dis '''compound'''. |(ABJ_INF_09a_Children-Story_M__48, he would show everyone in the compound what he was capable of doing.)}}
+
:*{{ux|dv|All of my '''compound''' people dem dey buy soap for my hand.|(LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)}}
# det (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Dat '''compound''' dey very good. |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__32, That compound is nice.)}}
 
#: {{ux|dv|Amaka just pack in come di '''compound'''. |(NST_cleaned__38553, __no translation__)}}
 
# Di space wey surround person house 
 
#: {{ux|dv|Im '''compound''' big well well. |(katakata__512, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Naim de dey tell me sey even de come our '''compound'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__206, They even told me that they came to our compound.)}}
 
# - (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|All of my '''compound''' people dem dey buy soap for my hand. |(LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the people in my compound buy soap from me.)}}
 
#: {{ux|dv|Even if your house, di place wey you dey live, na you get di '''compound''', |(WAZP_02_Porico_M__79, Even. if your house, the place that you are living, it is you that owns the compound.)}}
 
# cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|My house and '''compound''' dey clean? |(jw__15444, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bolarinwa also come advise everybody wey dey stay for di area say make dem always dey keep deir area and '''compound''' clean. |(deuber__6263, __no translation__)}}
 
# case (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|See shout everywhere for '''compound'''! |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__31, You could hear them shouting everywhere in the compound!)}}
 
#: {{ux|dv|Na two girls wey dey stay for '''compound''' mstchew. |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__12, There were these two girls staying in the compound, mstchew!)}}
 
# case-nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC '''compound'''. |(bbc__93470, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. '''compound''' for Lagos here. |(deuber__1774, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|tori be say e vanish when di Nigeria military raid im family '''compound''' for Abia state, some months back. |(bbc__75328, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Now, and na for where I grow up for face me, I slap you '''compound''' for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem. |(NST_cleaned__14226, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Now, and na for where I grow up for face me, I slap you '''compound''' for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem. |(NST_cleaned__14226, __no translation__)}}
# det-nmod (frequency:2)
+
#Na di surrounding or space wey remain after de don build house ontop land finish.
#: {{ux|dv|As IPOB dey talk, brother of di leader of Nnamdi Kanu say Army enter dia '''compound''' for Umuahia and kill up to 22 people for there. |(bbc__64228, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|My house and '''compound''' dey clean? |(jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)}}
#: {{ux|dv|Di Hawks, di name of South Africa crime unit, confirm say dem dey search di '''compound''' of Gupta dem near Johannesburg zoo on Wednesday morning. |(bbc__31467, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC '''compound'''. |(bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)}}
# '''compound'''-det (frequency:2)
+
:*{{ux|dv|Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. '''compound''' for Lagos here. |(deuber__1774, __no translation__)}}  
#: {{ux|dv|Meshack Jaja Pipo wey full di court '''compound''' on Friday |(bbc__66979, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|ALEXIS HUGUET Na since May dis year Moslem refugees don dey come di church '''compound''' for Bangassou |(bbc__10745, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* room
+
* [[hut]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* room 
+
* [[shop]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''family house, compound''
+
* English: ''building, compound/premises''

Revision as of 01:03, 21 January 2021

Naija

Etymology

From: English compound

Pronunciation

  • kɔ́mpàùnd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 8
  • Frequency rank in NSC treebank: 863
  • Frequency in raw corpus: 108
  • Frequency rank in raw corpus: 1983

Noun

  1. Na house wey person get or rent.
  • E dey inside deir compound.  — (Egbokhare_2021, He/she is in their personal house.)
  • Amaka just pack in come di compound.  — (NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)
  • All of my compound people dem dey buy soap for my hand.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)
  1. Now, and na for where I grow up for face me, I slap you compound for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem.  — (NST_cleaned__14226, __no translation__)
  2. Na di surrounding or space wey remain after de don build house ontop land finish.
  • My house and compound dey clean?  — (jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)
  • The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC compound.  — (bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)
  • Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. compound for Lagos here.  — (deuber__1774, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: building, compound/premises