compound
Naija
Etymology
From: English compound
Pronunciation
- kɔ́mpàùnd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 8
- Frequency rank in NSC treebank: 863
- Frequency in raw corpus: 108
- Frequency rank in raw corpus: 1983
Noun
compound: family house -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- E dey inside deir compound. — (He/she is in their family house.)
- case-det (frequency:22)
- con dey even watch from anoder compound. — (NST_cleaned__38567, __no translation__)
- Sey im go show everybody for dis compound. — (ABJ_INF_09a_Children-Story_M__48, he would show everyone in the compound what he was capable of doing.)
- det (frequency:12)
- Dat compound dey very good. — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__32, That compound is nice.)
- Amaka just pack in come di compound. — (NST_cleaned__38553, __no translation__)
- nmod:poss (frequency:7)
- Im compound big well well. — (katakata__512, __no translation__)
- Naim de dey tell me sey even de come our compound. — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__206, They even told me that they came to our compound.)
- - (frequency:4)
- All of my compound people dem dey buy soap for my hand. — (LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the people in my compound buy soap from me.)
- Even if your house, di place wey you dey live, na you get di compound, — (WAZP_02_Porico_M__79, Even. if your house, the place that you are living, it is you that owns the compound.)
- cc (frequency:3)
- My house and compound dey clean? — (jw__15444, __no translation__)
- Bolarinwa also come advise everybody wey dey stay for di area say make dem always dey keep deir area and compound clean. — (deuber__6263, __no translation__)
- case (frequency:3)
- See shout everywhere for compound! — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__31, You could hear them shouting everywhere in the compound!)
- Na two girls wey dey stay for compound mstchew. — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__12, There were these two girls staying in the compound, mstchew!)
- case-nmod (frequency:3)
- The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC compound. — (bbc__93470, __no translation__)
- Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. compound for Lagos here. — (deuber__1774, __no translation__)
- nmod (frequency:2)
- tori be say e vanish when di Nigeria military raid im family compound for Abia state, some months back. — (bbc__75328, __no translation__)
- Now, and na for where I grow up for face me, I slap you compound for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem. — (NST_cleaned__14226, __no translation__)
- det-nmod (frequency:2)
- As IPOB dey talk, brother of di leader of Nnamdi Kanu say Army enter dia compound for Umuahia and kill up to 22 people for there. — (bbc__64228, __no translation__)
- Di Hawks, di name of South Africa crime unit, confirm say dem dey search di compound of Gupta dem near Johannesburg zoo on Wednesday morning. — (bbc__31467, __no translation__)
- compound-det (frequency:2)
- Meshack Jaja Pipo wey full di court compound on Friday — (bbc__66979, __no translation__)
- ALEXIS HUGUET Na since May dis year Moslem refugees don dey come di church compound for Bangassou — (bbc__10745, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- room 0.78 356, shop 0.76 264, hotel 0.72 336, neck 0.70 111, hut 0.69 31, kitchen 0.69 64, car 0.68 462, fence 0.67 74, door 0.66 242
Antonyms
- room 0.78 356, shop 0.76 264, hotel 0.72 336, neck 0.70 111, hut 0.69 31, kitchen 0.69 64, car 0.68 462, fence 0.67 74, door 0.66 242
Translations
- English: family house