compound

Naija

Etymology

From: English compound

Pronunciation

  • kɔ́mpàùnd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 8
  • Frequency rank in NSC treebank: 863
  • Frequency in raw corpus: 108
  • Frequency rank in raw corpus: 1983

Noun

compound: family house -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    E dey inside deir compound.  — (He/she is in their family house.)
  2. case-det (frequency:22)
    con dey even watch from anoder compound.  — (NST_cleaned__38567, __no translation__)
    Sey im go show everybody for dis compound.  — (ABJ_INF_09a_Children-Story_M__48, he would show everyone in the compound what he was capable of doing.)
  3. det (frequency:12)
    Dat compound dey very good.  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__32, That compound is nice.)
    Amaka just pack in come di compound.  — (NST_cleaned__38553, __no translation__)
  4. nmod:poss (frequency:7)
    Im compound big well well.  — (katakata__512, __no translation__)
    Naim de dey tell me sey even de come our compound.  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__206, They even told me that they came to our compound.)
  5. - (frequency:4)
    All of my compound people dem dey buy soap for my hand.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the people in my compound buy soap from me.)
    Even if your house, di place wey you dey live, na you get di compound,  — (WAZP_02_Porico_M__79, Even. if your house, the place that you are living, it is you that owns the compound.)
  6. cc (frequency:3)
    My house and compound dey clean?  — (jw__15444, __no translation__)
    Bolarinwa also come advise everybody wey dey stay for di area say make dem always dey keep deir area and compound clean.  — (deuber__6263, __no translation__)
  7. case (frequency:3)
    See shout everywhere for compound!  — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__31, You could hear them shouting everywhere in the compound!)
    Na two girls wey dey stay for compound mstchew.  — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__12, There were these two girls staying in the compound, mstchew!)
  8. case-nmod (frequency:3)
    The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC compound.  — (bbc__93470, __no translation__)
    Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. compound for Lagos here.  — (deuber__1774, __no translation__)
  9. nmod (frequency:2)
    tori be say e vanish when di Nigeria military raid im family compound for Abia state, some months back.  — (bbc__75328, __no translation__)
    Now, and na for where I grow up for face me, I slap you compound for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem.  — (NST_cleaned__14226, __no translation__)
  10. det-nmod (frequency:2)
    As IPOB dey talk, brother of di leader of Nnamdi Kanu say Army enter dia compound for Umuahia and kill up to 22 people for there.  — (bbc__64228, __no translation__)
    Di Hawks, di name of South Africa crime unit, confirm say dem dey search di compound of Gupta dem near Johannesburg zoo on Wednesday morning.  — (bbc__31467, __no translation__)
  11. compound-det (frequency:2)
    Meshack Jaja Pipo wey full di court compound on Friday  — (bbc__66979, __no translation__)
    ALEXIS HUGUET Na since May dis year Moslem refugees don dey come di church compound for Bangassou  — (bbc__10745, __no translation__)

Synonyms

  • room 0.78 356, shop 0.76 264, hotel 0.72 336, neck 0.70 111, hut 0.69 31, kitchen 0.69 64, car 0.68 462, fence 0.67 74, door 0.66 242

Antonyms

  • room 0.78 356, shop 0.76 264, hotel 0.72 336, neck 0.70 111, hut 0.69 31, kitchen 0.69 64, car 0.68 462, fence 0.67 74, door 0.66 242

Translations

  • English: family house