compound
Naija
Etymology
From: English compound
Pronunciation
- kɔ́mpàùnd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 8
- Frequency rank in NSC treebank: 863
- Frequency in raw corpus: 108
- Frequency rank in raw corpus: 1983
Noun
- Na house wey person get or rent.
- E dey inside deir compound. — (Egbokhare_2021, He/she is in their personal house.)
- Amaka just pack in come di compound. — (NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)
- All of my compound people dem dey buy soap for my hand. — (LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)
- Now, and na for where I grow up for face me, I slap you compound for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem. — (NST_cleaned__14226, __no translation__)
- Na di surrounding or space wey remain after de don build house ontop land finish.
- My house and compound dey clean? — (jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)
- The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC compound. — (bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)
- Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. compound for Lagos here. — (deuber__1774, __no translation__)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: building, compound/premises