compound

Revision as of 01:22, 21 January 2021 by 129.205.124.244 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English compound

Pronunciation

  • kɔ́mpàùnd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 8
  • Frequency rank in NSC treebank: 863
  • Frequency in raw corpus: 108
  • Frequency rank in raw corpus: 1983

Noun

  1. Na house wey person get or rent.
  • E dey inside deir compound.  — (Egbokhare_2021, He/she is in their personal house.)
  • Amaka just pack in come di compound.  — (NST_cleaned__38553, Amaka is a new tenant in the building.)
  • All of my compound people dem dey buy soap for my hand.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__69, All the tenants in my building purchase soap from me.)
  • Now, and na for where I grow up for face me, I slap you compound for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem.  — (NST_cleaned__14226, I learnt all that in the single-room apartment building I was raised in the Kakuri area of Kaduna.)
  1. Na di surrounding or space wey remain after de don build house ontop land finish.
  • My house and compound dey clean?  — (jw__15444, My house and its surroundings are well kept.)
  • The gunmen shoot some cars wey dey for EFCC compound.  — (bbc__93470, Gunmen riddled some of the cars parked in the premises of EFCC with bullets.)
  • Di oga talk dis word o by di time wey im carry waka come look di working property wey dey for F.R.C.N. compound for Lagos here.  — (deuber__1774, The boss made the statement while on inspection of the property within the F.R.C.N. premises in Lagos.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: building, compound/premises