con

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English come

Pronunciation

  • kɔ́n

Play Play

Auxiliary

  • As someting dey happen dey go
  • As e complain sey di food no good, I no con buy am again.  — (As he/she complained that the food is not good, I then didn't buy it again.)
  • Na so dat one con, e con enter im head,  — (ONI_18a_Kanpatakwa_M__81, That's how that one, it got to her head...)
  • If I con, if de con resume lectures, you wan do photocopy, you wan buy handout, you wan do test.  — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__125, If I then...if they then resume lectures, you want to do photocopy; you want to buy handout; you want to do test.)


Translations

  • English: then