Difference between revisions of "con"
TellaSamson (talk | contribs) |
|||
(8 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * come | + | * [[come]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''come'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-con.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-con.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-con.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-con.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Auxiliary=== | ===Auxiliary=== | ||
− | + | * As someting dey happen dey go | |
− | + | :* {{ux|dv|As e complain sey di food no good, I no '''con''' buy am again. |(As he/she complained that the food is not good, I then didn't buy it again.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Na so dat one '''con''', e '''con''' enter im head, |(ONI_18a_Kanpatakwa_M__81, That's how that one, it got to her head...)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|If I '''con''', if de '''con''' resume lectures, you wan do photocopy, you wan buy handout, you wan do test. |(KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__125, If I then...if they then resume lectures, you want to do photocopy; you want to buy handout; you want to do test.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''then'' |
Latest revision as of 21:32, 3 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English come
Pronunciation
- kɔ́n
Auxiliary
- As someting dey happen dey go
- As e complain sey di food no good, I no con buy am again. — (As he/she complained that the food is not good, I then didn't buy it again.)
- Na so dat one con, e con enter im head, — (ONI_18a_Kanpatakwa_M__81, That's how that one, it got to her head...)
- If I con, if de con resume lectures, you wan do photocopy, you wan buy handout, you wan do test. — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__125, If I then...if they then resume lectures, you want to do photocopy; you want to buy handout; you want to do test.)
Translations
- English: then