Difference between revisions of "congratulate"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-congratulate.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-congratulate.m.ogg</sm2>
 
===Verb===
 
===Verb===
 +
* Na to follow person happy when better ting happen
 
:*{{ux|dv|Everybody gader go town hall today to go '''congratulate''' de new local government chairman.| NSC_Legbeti_2020. Everyone went to the town hall to congratulate the newly elected local government chairman.)}}
 
:*{{ux|dv|Dat day wey she carry de twins come church for de 1st time, everybody just dey '''congratulate''' her|(NSC_Legbeti_2020.The first time she brought the twins to church, everyone was all over her.)}}
 
Revision as of 14:48, 11 August 2021

Naija

Etymology

From: English congratulate

Pronunciation

  • kóngrátùlatè

Play

Verb

  • Na to follow person happy when better ting happen
  • Everybody gader go town hall today to go congratulate de new local government chairman.  —  NSC_Legbeti_2020. Everyone went to the town hall to congratulate the newly elected local government chairman.)
  • Dat day wey she carry de twins come church for de 1st time, everybody just dey congratulate her  — (NSC_Legbeti_2020.The first time she brought the twins to church, everyone was all over her.)
  • I go congratulate de new Market chairman  — (NSC_Legbeti_2020. I went to congratulate the new Market Chairman.)
  • Na to show who win for some kind competition.
  • Na whoeva governor congratulate na im be the winner  — ( Whoever the governor congratulates is the winner.)
  • No be until dem announce who win before person go know who to go congratulate so o  — (NSC_Legbeti_2020. Not until the announcement is made before congratulations are in order.)

Synonym

Translation

  • English: To uphold a win, to praise