contour

Naija

Etymology

From: English contour

Pronunciation

  • kɔ̀ntɔ̌

Play Play

Noun

  • Ground or place wey no level.
  • Na so so contour dey di road to our village.  — (The road to our village is very bumpy.)

Synonym

Translation

  • English: pothole