contour

Revision as of 10:13, 2 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English contour

Pronunciation

konto Play Play

Noun

  • Ground or place wey no level.
  • Na so so contour dey di road to our village.  — (NSC_ 2021, The road to our village is very bumpy.)

Synonym

Translation

  • English: contour