Difference between revisions of "cook"
(→Verb) |
|||
Line 26: | Line 26: | ||
:* {{ux|dv|You sabi '''cook'''? |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)}} | :* {{ux|dv|You sabi '''cook'''? |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)}} | ||
:* {{ux|dv|Make e say e dey teach my wife how to '''cook'''. |(KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook.)}} | :* {{ux|dv|Make e say e dey teach my wife how to '''cook'''. |(KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Di soup wey I like to '''cook''', na im be banga soup. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__45, The soup that I like to cook, is | + | :* {{ux|dv|Di soup wey I like to '''cook''', na im be banga soup. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__45, The soup that I like to cook, is banga.)}} |
:* {{ux|dv|You know how de take dey '''cook''' di soup? |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how they prepare the dish?)}} | :* {{ux|dv|You know how de take dey '''cook''' di soup? |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how they prepare the dish?)}} | ||
− | :* {{ux|dv|When dem come back, na di woman go '''cook'''. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25 | + | :* {{ux|dv|When dem come back, na di woman go '''cook'''. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25. When they come back home, it's the woman who will cook.)}} |
:* {{ux|dv|E no be everyting your wife fit '''cook'''. |(KAD_06_Cooking_DG__56, It's not everything your wife can cook.)}} | :* {{ux|dv|E no be everyting your wife fit '''cook'''. |(KAD_06_Cooking_DG__56, It's not everything your wife can cook.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|So wetin you sabi '''cook''' well? |(ENU_18_Onugbu-Soup_DG__1 | + | :* {{ux|dv|So wetin you sabi '''cook''' well? |(ENU_18_Onugbu-Soup_DG__1. So what do you know how to cook well?)}} |
− | * Na when dem do juju for person make | + | * Na when dem do juju for person to make am strong. |
*: {{ux|dv|Dem don '''cook''' de park chairman done. |(NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms.)}} | *: {{ux|dv|Dem don '''cook''' de park chairman done. |(NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms.)}} | ||
− | *: {{ux|dv|I wan | + | *: {{ux|dv|I wan go '''cook''' myself first before I. |(Egbokhare_2020. .)}} |
+ | |||
===Serial Verb=== | ===Serial Verb=== | ||
:* {{ux|dv|We '''cook''', we eat. |(NST_cleaned__30704. We cook and eat.)}} | :* {{ux|dv|We '''cook''', we eat. |(NST_cleaned__30704. We cook and eat.)}} |
Revision as of 15:23, 18 January 2021
Naija
Etymology
From: English cook
Pronunciation
- kûk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 70
- Frequency rank in NSC treebank: 186
- Frequency in raw corpus: 341
- Frequency rank in raw corpus: 893
Noun
- Na person wey dey prepare food.
- Make una no turn me to una cook for dis house. — (NSC_Legbeti_2021. I will not become a cook for anybody in this house.)
- All di levels wey I get na because na me be de cook for governor. — (NSC_Legbeti_2021. The fact that I am the governor's cook has granted me privileges)
- She do cook, waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. — (bbc__88556. She is a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)
- Life tire di cook dem. — (bbc__63868. The cooks are frustrated)
Translations
- English: a cook
Verb
- Na make person prepare food.
- You sabi cook? — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)
- Make e say e dey teach my wife how to cook. — (KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook.)
- Di soup wey I like to cook, na im be banga soup. — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__45, The soup that I like to cook, is banga.)
- You know how de take dey cook di soup? — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how they prepare the dish?)
- When dem come back, na di woman go cook. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25. When they come back home, it's the woman who will cook.)
- E no be everyting your wife fit cook. — (KAD_06_Cooking_DG__56, It's not everything your wife can cook.)
- So wetin you sabi cook well? — (ENU_18_Onugbu-Soup_DG__1. So what do you know how to cook well?)
- Na when dem do juju for person to make am strong.
- Dem don cook de park chairman done. — (NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms.)
- I wan go cook myself first before I. — (Egbokhare_2020. .)
Serial Verb
- We cook, we eat. — (NST_cleaned__30704. We cook and eat.)
- I cook, I give dem, — (NST_cleaned__16845. I cooked and shared.)
- Dey cook, dey give am. — (ONI_15_Gossiping_DG__177. They Cooked and shared.)
Translations
- English: cooking, charm