cook

Naija

Etymology

From English: cook

Pronunciation

  • kûk

Play Play

Verb

  1. Make person prepare food.
    • You sabi cook?  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)
    • Make e say e dey teach my wife how to cook?  — (KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook?)
    • You know how de take dey cook di soup?  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how the soup is prepared?)
    • When dem come back, na di woman go cook.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25. When they come back home, it's the woman who will cook.)
  2. Make person do juju make e strong.
    • Dem don cook di moto park chairman done, gun no fit enter im body.  — (The park chairman has been fortified with charms and no bullet can penetrate his body.)
    • I wan go cook myself for baba place first before I enter politics for dis country.  — (I want to go to the herbalist to fortify myself first before I venture into politics in this country.)

Translations

  • English: cook, fortify

Noun

  • Person wey dey prepare food.
  • Make una no turn me to una cook for dis house.  — (I will not become a cook for anybody in this house.)
  • All di levels wey I get na because na me be di cook for governor.  — (NSC_2021, The fact that I am the governor's cook has granted me privileges.)
  • She do cook, waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work.  — (bbc__88556, She was a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)
  • Life tire di cook dem.  — (bbc__63868, The cooks are frustrated.)

Translations

  • English: cook