Difference between revisions of "cook"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''cook'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kûk |
<sm2>Pcm-ng-cook.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cook.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-cook.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cook.m.ogg</sm2> | ||
Line 16: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 341 | * Frequency in raw corpus: 341 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 893 | * Frequency rank in raw corpus: 893 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Na name of person wey dey prepare food. | |
− | + | *: {{ux|dv|Make una no turn me to una cook for dis house'''. |(NSC_Legbeti_2021. I will not become a cook for anybody in this house.)}} | |
− | + | *: {{ux|dv|She do '''cook''', waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. |(bbc__88556. She is a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, singer and a teacher.)}} | |
− | + | *: {{ux|dv|Life tire di '''cook''' dem. |(bbc__63868. The cooks are frustrated)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''a cook'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Na to prepare food | |
− | + | #: {{ux|dv|You sabi '''cook'''? |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|You sabi '''cook'''? |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Make e say e dey teach my wife how to '''cook'''. |(KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook.)}} | #: {{ux|dv|Make e say e dey teach my wife how to '''cook'''. |(KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook.)}} | ||
#: {{ux|dv|Di soup wey I like to '''cook''', na im be banga soup. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__45, The dish that I like to cook, is, it's banga.)}} | #: {{ux|dv|Di soup wey I like to '''cook''', na im be banga soup. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__45, The dish that I like to cook, is, it's banga.)}} | ||
Line 94: | Line 63: | ||
#: {{ux|dv|I wan person make, moh, wey go help me eh '''cook'''. |(ENU_18_Onugbu-Soup_DG__8, I want a person who who will help me eh cook.)}} | #: {{ux|dv|I wan person make, moh, wey go help me eh '''cook'''. |(ENU_18_Onugbu-Soup_DG__8, I want a person who who will help me eh cook.)}} | ||
#: {{ux|dv|You know sey fa, you know sey fa, you know sey fa nobody gree sey e no sabi '''cook''' bah. |(KAD_06_Cooking_DG__198, You know that, right,... you know that, right,... you know that, right,... nobody agrees thatb he doesn't know how to cook.)}} | #: {{ux|dv|You know sey fa, you know sey fa, you know sey fa nobody gree sey e no sabi '''cook''' bah. |(KAD_06_Cooking_DG__198, You know that, right,... you know that, right,... you know that, right,... nobody agrees thatb he doesn't know how to cook.)}} | ||
+ | ===Serial Verb=== | ||
+ | * Na when dem do juju for person make he strong | ||
+ | *: {{ux|dv|Dem don '''cook''' de park chairman done. |(NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms.)}} | ||
+ | *: {{ux|dv|I wan eat '''cook'''. |(Egbokhare_2020. .)}} | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: no definition | * English: no definition |
Revision as of 12:53, 18 January 2021
Naija
Etymology
From: English cook
Pronunciation
- kûk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 70
- Frequency rank in NSC treebank: 186
- Frequency in raw corpus: 341
- Frequency rank in raw corpus: 893
Noun
- Na name of person wey dey prepare food.
- Make una no turn me to una cook for dis house. — (NSC_Legbeti_2021. I will not become a cook for anybody in this house.)
- She do cook, waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. — (bbc__88556. She is a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, singer and a teacher.)
- Life tire di cook dem. — (bbc__63868. The cooks are frustrated)
Translations
- English: a cook
Verb
- Na to prepare food
- You sabi cook? — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)
- Make e say e dey teach my wife how to cook. — (KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook.)
- Di soup wey I like to cook, na im be banga soup. — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__45, The dish that I like to cook, is, it's banga.)
- mark-obj (frequency:10)
- I dey like to cook eh ogbono. — (ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__66, I like to cook eh Ogbono.)
- No be the person wey cook am? — (jw__17171, __no translation__)
- aux-obj (frequency:9)
- You know how de take dey cook di soup? — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how they prepare the dish?)
- Ah my sister, my junior sister bin teach me how de take dey cook am o. — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__55, Ah, my sister... my younger sister taught me how they cook it.)
- aux (frequency:6)
- Dey cook, dey give am. — (NST_cleaned__2857, __no translation__)
- When dem come back, na di woman go cook. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25, When they come back home, it's the woman who will cook.)
- conj (frequency:6)
- Na fuel water we dey use cook' and baff' — (bbc__9136, __no translation__)
- Say some of dem dey drink di water, dey use am cook and baff. — (bbc__81538, __no translation__)
- nsubj-obj (frequency:6)
- Na so de cook am, — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__33, That's how they cook it.)
- I no know how de cook am o. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__32, I don't know how they cook it.)
- aux-nsubj (frequency:6)
- Na im de g~, de dem go cook. — (IBA_18_Money-Wahala_M__51, It is what they they will cook.)
- E no be everyting your wife fit cook. — (KAD_06_Cooking_DG__56, It's not everything your wife can cook.)
- advmod (frequency:5)
- You sabi cook well, well. — (ENU_18_Onugbu-Soup_DG__13, You know how to cook very well,)
- So wetin you sabi cook well? — (ENU_18_Onugbu-Soup_DG__1, So what do you know how to cook well ?)
- nsubj (frequency:4)
- We cook, we eat. — (NST_cleaned__30704, __no translation__)
- I cook, I give dem, — (NST_cleaned__16845, __no translation__)
- aux-conj (frequency:3)
- Dey cook, dey give am. — (ONI_15_Gossiping_DG__177, Cooking and giving him.)
- Of all dis one, na she dey cook, dey clean, dey do dis, and dat for house o. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__9, On top of all these, she is still the one who cooks, cleans, does this and that in the house.)
- advcl (frequency:2)
- After you don pour di rice for fire, allow am cook small. — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__17, After you have put the rice on fire, allow it cook for some time.)
- When you buy am finish, if you reach house, you go put am for pot, you go cook am make e don. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__45, When you have bought it already, if you get to the house, you will put it in a pot. You will cook it done.)
- obl:arg (frequency:2)
- Oya moh we go cook for my house, — (IBA_07_Na-Love_DG__268, Alright, let's go cook at my house.)
- Afta BBC Pidgin tori on di 10-year-old chef Samantha Soje wey tok say she wan cook for Nigerian Afrobeats singer Tiwa Savage, e don happun. — (bbc__12744, __no translation__)
- discourse (frequency:2)
- I wan person make, moh, wey go help me eh cook. — (ENU_18_Onugbu-Soup_DG__8, I want a person who who will help me eh cook.)
- You know sey fa, you know sey fa, you know sey fa nobody gree sey e no sabi cook bah. — (KAD_06_Cooking_DG__198, You know that, right,... you know that, right,... you know that, right,... nobody agrees thatb he doesn't know how to cook.)
Serial Verb
- Na when dem do juju for person make he strong
- Dem don cook de park chairman done. — (NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms.)
- I wan eat cook. — (Egbokhare_2020. .)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: no definition