Difference between revisions of "cook"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 893 | * Frequency rank in raw corpus: 893 | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Na | + | * Na person wey dey prepare food. |
− | * | + | :* {{ux|dv|Make una no turn me to una cook for dis house'''. |(NSC_Legbeti_2021. I will not become a cook for anybody in this house.)}} |
− | *: {{ux|dv|She do '''cook''', waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. |(bbc__88556. She is a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, singer and a teacher.)}} | + | :* {{ux|dv|All di levels wey I get na because na me be de '''cook''' for governor. |(NSC_Legbeti_2021. The fact that I am the governor's cook has granted me privileges)}} |
− | * | + | :* {{ux|dv|She do '''cook''', waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. |(bbc__88556. She is a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)}} |
− | + | :* {{ux|dv|Life tire di '''cook''' dem. |(bbc__63868. The cooks are frustrated)}} | |
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[caterer]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''a cook'' | * English: ''a cook'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Na | + | * Na make person prepare food. |
− | + | :* {{ux|dv|You sabi '''cook'''? |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Make e say e dey teach my wife how to '''cook'''. |(KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Di soup wey I like to '''cook''', na im be banga soup. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__45, The soup that I like to cook, is, it's banga.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|You know how de take dey '''cook''' di soup? |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how they prepare the dish?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|When dem come back, na di woman go '''cook'''. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25, When they come back home, it's the woman who will cook.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|E no be everyting your wife fit '''cook'''. |(KAD_06_Cooking_DG__56, It's not everything your wife can cook.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|So wetin you sabi '''cook''' well? |(ENU_18_Onugbu-Soup_DG__1, So what do you know how to cook well?)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
* Na when dem do juju for person make he strong | * Na when dem do juju for person make he strong | ||
*: {{ux|dv|Dem don '''cook''' de park chairman done. |(NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms.)}} | *: {{ux|dv|Dem don '''cook''' de park chairman done. |(NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms.)}} | ||
*: {{ux|dv|I wan eat '''cook'''. |(Egbokhare_2020. .)}} | *: {{ux|dv|I wan eat '''cook'''. |(Egbokhare_2020. .)}} | ||
+ | ===Serial Verb=== | ||
+ | :* {{ux|dv|We '''cook''', we eat. |(NST_cleaned__30704. We cook and eat.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|I '''cook''', I give dem, |(NST_cleaned__16845. I cooked and shared.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Dey '''cook''', dey give am. |(ONI_15_Gossiping_DG__177. They Cooked and shared.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''cooking, charm'' |
Revision as of 13:22, 18 January 2021
Naija
Etymology
From: English cook
Pronunciation
- kûk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 70
- Frequency rank in NSC treebank: 186
- Frequency in raw corpus: 341
- Frequency rank in raw corpus: 893
Noun
- Na person wey dey prepare food.
- Make una no turn me to una cook for dis house. — (NSC_Legbeti_2021. I will not become a cook for anybody in this house.)
- All di levels wey I get na because na me be de cook for governor. — (NSC_Legbeti_2021. The fact that I am the governor's cook has granted me privileges)
- She do cook, waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. — (bbc__88556. She is a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)
- Life tire di cook dem. — (bbc__63868. The cooks are frustrated)
Synonyms
Translations
- English: a cook
Verb
- Na make person prepare food.
- You sabi cook? — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)
- Make e say e dey teach my wife how to cook. — (KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook.)
- Di soup wey I like to cook, na im be banga soup. — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__45, The soup that I like to cook, is, it's banga.)
- You know how de take dey cook di soup? — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how they prepare the dish?)
- When dem come back, na di woman go cook. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25, When they come back home, it's the woman who will cook.)
- E no be everyting your wife fit cook. — (KAD_06_Cooking_DG__56, It's not everything your wife can cook.)
- So wetin you sabi cook well? — (ENU_18_Onugbu-Soup_DG__1, So what do you know how to cook well?)
- Na when dem do juju for person make he strong
- Dem don cook de park chairman done. — (NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms.)
- I wan eat cook. — (Egbokhare_2020. .)
Serial Verb
- We cook, we eat. — (NST_cleaned__30704. We cook and eat.)
- I cook, I give dem, — (NST_cleaned__16845. I cooked and shared.)
- Dey cook, dey give am. — (ONI_15_Gossiping_DG__177. They Cooked and shared.)
Translations
- English: cooking, charm