cook

Revision as of 13:23, 18 January 2021 by 154.66.40.59 (talk) (→‎Synonyms)

Naija

Etymology

From: English cook

Pronunciation

  • kûk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 70
  • Frequency rank in NSC treebank: 186
  • Frequency in raw corpus: 341
  • Frequency rank in raw corpus: 893

Noun

  • Na person wey dey prepare food.
  • Make una no turn me to una cook for dis house.  — (NSC_Legbeti_2021. I will not become a cook for anybody in this house.)
  • All di levels wey I get na because na me be de cook for governor.  — (NSC_Legbeti_2021. The fact that I am the governor's cook has granted me privileges)
  • She do cook, waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work.  — (bbc__88556. She is a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)
  • Life tire di cook dem.  — (bbc__63868. The cooks are frustrated)

Translations

  • English: a cook

Verb

  • Na make person prepare food.
  • You sabi cook?  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)
  • Make e say e dey teach my wife how to cook.  — (KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook.)
  • Di soup wey I like to cook, na im be banga soup.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__45, The soup that I like to cook, is, it's banga.)
  • You know how de take dey cook di soup?  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how they prepare the dish?)
  • When dem come back, na di woman go cook.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25, When they come back home, it's the woman who will cook.)
  • E no be everyting your wife fit cook.  — (KAD_06_Cooking_DG__56, It's not everything your wife can cook.)
  • So wetin you sabi cook well?  — (ENU_18_Onugbu-Soup_DG__1, So what do you know how to cook well?)
  • Na when dem do juju for person make he strong
    Dem don cook de park chairman done.  — (NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms.)
    I wan eat cook.  — (Egbokhare_2020. .)

Serial Verb

  • We cook, we eat.  — (NST_cleaned__30704. We cook and eat.)
  • I cook, I give dem,  — (NST_cleaned__16845. I cooked and shared.)
  • Dey cook, dey give am.  — (ONI_15_Gossiping_DG__177. They Cooked and shared.)

Translations

  • English: cooking, charm