copy

Revision as of 12:32, 19 January 2021 by 102.89.0.207 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English copy

Pronunciation

  • kɔ̀pí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 258
  • Frequency rank in raw corpus: 1113

Noun

  • Na someting wey dem make wey resemble anoder gan.
  • I beg you know where I keep dat copy wey you make of your NYSC certificate give me yesterday?.  — (NSC_Legbeti_20201. Please do you know where I kept the photocopy of your NYSC certificate that you gave me yesterday?.)
  • INEC say na copy of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use.  — (bbc__57294. INEC said it is a copy of the collated lower-level result that will be used.)
  • Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad say: I hope you get copy of di election results.  — (bbc__41953. After he won in 2015, he told the foreign correspondent that he hopes he gets a copy of the election results.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: duplicate

Verb

  • Na make someting or people resemble anoder.
  • Make we copy dat Micheal Jackson's dance step.  — (NSC_Legbeti_2021. Let us imitate that Micheal Jackson's dance step.)
  • Make we copy Jesus,  — (jw__22863. Let us be like Jesus.)
  • I beg help me copy Sam number comot from dat my old phone wey i give you make I give Ben.  — (NSC_Legbeti_2021. Please help me copy Sam number out from my phone contact so I can give Ben.)
  • So, as long as we remain with Jesus and copy im example, we too go get joy.  — (jw__21714, So long as we abide in christ and imitate his examples, we will be fulfilled)
  • Na to cheat for inside exam
  • Tunde copy for di exam.  — (Egbokhare_2020. Tunde cheated in the exam.)
  • De panel work na to look dem two work make we for fit know which person copy de other for di exam.  — (Egbokhare_2020. THe panel is to determine who copied from who during the exam.)

Translations

  • English: to imitate, to cheat in an exam