copy
Naija
Etymology
From: English copy
Pronunciation
- kɔ̀pí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 258
- Frequency rank in raw corpus: 1113
Noun
- Na someting wey dem make wey resemble anoder one wella.
- I beg you know where I keep dat copy wey you make of your NYSC certificate give me yesterday?. — (NSC_Legbeti_20201. Please do you know where I kept the photocopy of your NYSC certificate that you gave me yesterday?.)
- INEC say na copy of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use. — (bbc__57294. INEC said it is a copy of the collated lower-level result that will be used.)
- Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad say: I hope you get copy of di election results. — (bbc__41953. After he won in 2015, he told the foreign correspondent that he hopes he gets a copy of the election results.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: duplicate
Verb
- Na make someting or people resemble anoder.
- Make we copy dat Micheal Jackson's dance step. — (NSC_Legbeti_2021. Let us imitate that Micheal Jackson's dance step.)
- Make we copy Jesus, — (jw__22863. Let us be like Jesus.)
- I beg help me copy Sam number comot from dat my old phone wey i give you make I give Ben. — (NSC_Legbeti_2021. Please help me copy Sam number out from my phone contact so I can give Ben.)
- So, as long as we remain with Jesus and copy im example, we too go get joy. — (jw__21714, So long as we abide in christ and imitate his examples, we will be fulfilled)
- Na to cheat for inside exam
- Tunde copy for di exam. — (Egbokhare_2020. Tunde cheated in the exam.)
- De panel work na to look dem two work make we for fit know which person copy de other for di exam. — (Egbokhare_2020. THe panel is to determine who copied from who during the exam.)
Translations
- English: to imitate, to cheat in an exam