Difference between revisions of "copycopy"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Someting wey be like original but no be di original. |
− | :* {{ux|dv|Tunde na '''copycopy'''. |(Egbokhare_2020 | + | :* {{ux|dv|Tunde na '''copycopy'''. |(Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)}} |
− | :* {{ux|dv|Your own book na '''copycopy'''. |(NSC_Legbeti_2021 | + | :* {{ux|dv|Your own book na '''copycopy'''. |(NSC_Legbeti_2021, Your copy is an imitation.)}} |
− | :* {{ux|dv|Dis one no be | + | :* {{ux|dv|Dis one no be di original at all, na heavy '''copycopy'''. |(NSC_Legbeti_2021, This is definitely not the original, it is an imitation.)}} |
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''imitator'', ''imitation'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * | + | * Make person do [[wayo]] for exam. |
− | :* {{ux|dv|You too dey '''copycopy'''. |(NSC_Legbeti_2021 | + | :* {{ux|dv|You too dey '''copycopy'''. |(NSC_Legbeti_2021, You imitate a lot.)}} |
− | :* {{ux|dv|For dis class we know dem wey dey '''copycopy''' to fit pass. |(NSC_Legbeti_2021 | + | :* {{ux|dv|For dis class we know dem wey dey '''copycopy''' to fit pass. |(NSC_Legbeti_2021, In this class, we know those who copy from the scholars in other to pass.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: '''cheat''' |
Revision as of 18:53, 23 July 2021
Naija
Etymology
From: English copy
Pronunciation
- kɔ̀pìkɔ́pí
Noun
- Someting wey be like original but no be di original.
- Tunde na copycopy. — (Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)
- Your own book na copycopy. — (NSC_Legbeti_2021, Your copy is an imitation.)
- Dis one no be di original at all, na heavy copycopy. — (NSC_Legbeti_2021, This is definitely not the original, it is an imitation.)
Translations
- English: imitator, imitation
Verb
- Make person do wayo for exam.
- You too dey copycopy. — (NSC_Legbeti_2021, You imitate a lot.)
- For dis class we know dem wey dey copycopy to fit pass. — (NSC_Legbeti_2021, In this class, we know those who copy from the scholars in other to pass.)
Translations
- English: cheat