wayo

Naija

Etymology

From: Hausa wayo

Pronunciation

  • wàjó

Play Play


Noun

  • Wetin person dey do wey be sey magomago dey inside.
  • No dey play me wayo jor.  — (Stop trying to trick me.)
  • No let that phone play you wayo.  — (jw__27206, Do not be deceived by that phone.)
  • So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​  — (jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: tricky, deceptive, cunning

Adjective

  • Make person dey do magomago.
  • Na wayo man.  — ( Egbokhare_2020, The man is crafty.)
  • Wayo man like you go still dey talk?.  — (Egbokhare_2020, A cunning man like still wants to talk?)

Synonyms

Translations

  • English: cunning, crafty