Difference between revisions of "copycopy"

Line 7: Line 7:
 
* kɔ̀pìkɔ́pí
 
* kɔ̀pìkɔ́pí
 
<sm2>Pcm-ng-copycopy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-copycopy.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-copycopy.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-copycopy.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 15:54, 4 January 2022

Naija

Etymology

From: English copy

Pronunciation

  • kɔ̀pìkɔ́pí

Play Play

Noun

  • Someting wey be like original but no be di original.
  • Tunde na copycopy.  — (Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)
  • Your own book na copycopy.  — (NSC_Legbeti_2021, Your copy is an imitation.)
  • Dis one no be di original at all, na heavy copycopy.  — (NSC_Legbeti_2021, This is definitely not the original, it is an imitation.)

Translations

  • English: imitator, imitation

Verb

  • Make person do wayo for exam.
  • You too dey copycopy.  — (NSC_Legbeti_2021, You imitate a lot.)
  • For dis class we know dem wey dey copycopy to fit pass.  — (NSC_Legbeti_2021, In this class, we know those who copy from the scholars in other to pass.)

Translations

  • English: cheat