copycopy
Naija
Etymology
From: English copy
Pronunciation
- kɔ̀pìkɔ́pí
Noun
- Someting wey be like original but no be di original.
- Tunde na copycopy. — (Egbokhare_2020, Tunde is an imitator.)
- Your own book na copycopy. — (NSC_Legbeti_2021, Your copy is an imitation.)
- Dis one no be di original at all, na heavy copycopy. — (NSC_Legbeti_2021, This is definitely not the original, it is an imitation.)
Translations
- English: imitator, imitation
Verb
- Make person do wayo for exam.
- You too dey copycopy. — (NSC_Legbeti_2021, You imitate a lot.)
- For dis class we know dem wey dey copycopy to fit pass. — (NSC_Legbeti_2021, In this class, we know those who copy from the scholars in other to pass.)
Translations
- English: cheat