Difference between revisions of "corner"

Line 10: Line 10:
  
===Noun===
 
===Noun===
#Angle where road for bend.   
+
#Di part of road wey bend.   
 
#:*{{ux|dv|If you waka reach di end of di road, you go see one kiosk for di '''corner''', na dere you go buy bread for me. |(NSC_Legbeti_2021. Go straight down the road, you will find a small shop by the corner, that is where you should buy me bread.)}}
 
#:*{{ux|dv|One '''corner''' dey along di road. |(Egbokhare_2020, There is a bend down the road.)}}
 
#:*{{ux|dv|One '''corner''' dey along di road. |(Egbokhare_2020, There is a bend down the road.)}}
# As person dey mind im business.
 
#:*{{ux|dv|Put God for one '''corner''' for di matter. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, leave God out of this matter.)}}
 
#:*{{ux|dv|I go just stand for one '''corner''' dey look una two until de game tire una. |(NSC_Legbeti_2021, I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)}}
 
# Somewhere wey small well well.
 
# Somewhere wey small well well.
 
#:*{{ux|dv|As e touch de '''corner''' of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop! |(jw__37356, The woman's flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di day Chidi catch Amaka for '''corner''', he sleep wit am by force. |(NSC_Legbeti_2021, Chidi forced himself on Amaka the day he met her in an enclosure.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di day Chidi catch Amaka for '''corner''', he sleep wit am by force. |(NSC_Legbeti_2021, Chidi forced himself on Amaka the day he met her in an enclosure.)}}
   
+
# As person dey mind im business.
 +
#:*{{ux|dv|Put God for one '''corner''' for di matter. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, Leave God out of this.)}}
 +
#:*{{ux|dv|I go just stand for one '''corner''' dey look una two until di game tire una. |(NSC_Legbeti_2021, Rather than interfere, I will allow you both to wear yourselves out with your antics.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[cornercorner]]
 
* [[cornercorner]]
Line 27: Line 26:
  
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''a bend, tight situation''
+
* English: ''a bend'', ''small portion/place'', ''to be nonchalant''

Revision as of 07:32, 24 August 2021

Naija

Etymology

From: English corner

Pronunciation

  • kɔ́nà

Play

Noun

  1. Di part of road wey bend.
    • If you waka reach di end of di road, you go see one kiosk for di corner, na dere you go buy bread for me.  — (NSC_Legbeti_2021. Go straight down the road, you will find a small shop by the corner, that is where you should buy me bread.)
    • One corner dey along di road.  — (Egbokhare_2020, There is a bend down the road.)
  2. Somewhere wey small well well.
    • As e touch de corner of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop!  — (jw__37356, The woman's flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)
    • Di day Chidi catch Amaka for corner, he sleep wit am by force.  — (NSC_Legbeti_2021, Chidi forced himself on Amaka the day he met her in an enclosure.)
  3. As person dey mind im business.
    • Put God for one corner for di matter.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, Leave God out of this.)
    • I go just stand for one corner dey look una two until di game tire una.  — (NSC_Legbeti_2021, Rather than interfere, I will allow you both to wear yourselves out with your antics.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: a bend, small portion/place, to be nonchalant