ikoro

Naija

Etymology

From Yoruba: kọ̀rọ̀ (corners)

Pronunciation

  • ìkɔ̀rɔ̀

Play Play

Noun

  • Corner corner road wey dey for corner wey person fit pass reach somewhere fast fast.
  • I go show you di ikoro wey you go pass go church.  — (I will show you a shortcut to the church.)
  • Di tiff wey dem dey pursue don enter one ikoro take escape.  — (The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)

Synonyms

Translations

  • English: shortcut