Difference between revisions of "corner"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | #Di part of road wey bend. |
#:*{{ux|dv|If you waka reach di end of di road, you go see one kiosk for di '''corner''', na dere you go buy bread for me. |(NSC_Legbeti_2021. Go straight down the road, you will find a small shop by the corner, that is where you should buy me bread.)}} | #:*{{ux|dv|If you waka reach di end of di road, you go see one kiosk for di '''corner''', na dere you go buy bread for me. |(NSC_Legbeti_2021. Go straight down the road, you will find a small shop by the corner, that is where you should buy me bread.)}} | ||
#:*{{ux|dv|One '''corner''' dey along di road. |(Egbokhare_2020, There is a bend down the road.)}} | #:*{{ux|dv|One '''corner''' dey along di road. |(Egbokhare_2020, There is a bend down the road.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
# Somewhere wey small well well. | # Somewhere wey small well well. | ||
#:*{{ux|dv|As e touch de '''corner''' of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop! |(jw__37356, The woman's flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)}} | #:*{{ux|dv|As e touch de '''corner''' of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop! |(jw__37356, The woman's flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Di day Chidi catch Amaka for '''corner''', he sleep wit am by force. |(NSC_Legbeti_2021, Chidi forced himself on Amaka the day he met her in an enclosure.)}} | #:*{{ux|dv|Di day Chidi catch Amaka for '''corner''', he sleep wit am by force. |(NSC_Legbeti_2021, Chidi forced himself on Amaka the day he met her in an enclosure.)}} | ||
− | + | # As person dey mind im business. | |
+ | #:*{{ux|dv|Put God for one '''corner''' for di matter. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, Leave God out of this.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|I go just stand for one '''corner''' dey look una two until di game tire una. |(NSC_Legbeti_2021, Rather than interfere, I will allow you both to wear yourselves out with your antics.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[cornercorner]] | * [[cornercorner]] | ||
Line 27: | Line 26: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''a bend, | + | * English: ''a bend'', ''small portion/place'', ''to be nonchalant'' |
Revision as of 07:32, 24 August 2021
Naija
Etymology
From: English corner
Pronunciation
- kɔ́nà
Noun
- Di part of road wey bend.
- If you waka reach di end of di road, you go see one kiosk for di corner, na dere you go buy bread for me. — (NSC_Legbeti_2021. Go straight down the road, you will find a small shop by the corner, that is where you should buy me bread.)
- One corner dey along di road. — (Egbokhare_2020, There is a bend down the road.)
- Somewhere wey small well well.
- As e touch de corner of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop! — (jw__37356, The woman's flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)
- Di day Chidi catch Amaka for corner, he sleep wit am by force. — (NSC_Legbeti_2021, Chidi forced himself on Amaka the day he met her in an enclosure.)
- As person dey mind im business.
- Put God for one corner for di matter. — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, Leave God out of this.)
- I go just stand for one corner dey look una two until di game tire una. — (NSC_Legbeti_2021, Rather than interfere, I will allow you both to wear yourselves out with your antics.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: a bend, small portion/place, to be nonchalant