corner

Revision as of 07:14, 24 August 2021 by 102.89.1.101 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English corner

Pronunciation

  • kɔ́nà

Play


Noun

  1. Angle where road for bend.
    • If you waka reach di end of di road, you go see one kiosk for di corner, na dere you go buy bread for me.  — (NSC_Legbeti_2021. Go straight down the road, you will find a small shop by the corner, that is where you should buy me bread.)
    • One corner dey along di road.  — (Egbokhare_2020, There is a bend down the road.)
  2. As person dey mind im business.
    • Put God for one corner for di matter.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, leave God out of this matter.)
    • I go just stand for one corner dey look una two until de game tire una.  — (NSC_Legbeti_2021, I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)
  3. Somewhere wey small well well.
    • As e touch de corner of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop!  — (jw__37356, The woman's flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)
    • Di day Chidi catch Amaka for corner, he sleep wit am by force.  — (NSC_Legbeti_2021, Chidi forced himself on Amaka the day he met her in an enclosure.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: a bend, tight situation