corner

Revision as of 07:32, 24 August 2021 by 102.89.0.197 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English corner

Pronunciation

  • kɔ́nà

Play


Noun

  1. Di part of road wey bend.
    • If you waka reach di end of di road, you go see one kiosk for di corner, na dere you go buy bread for me.  — (NSC_Legbeti_2021. Go straight down the road, you will find a small shop by the corner, that is where you should buy me bread.)
    • One corner dey along di road.  — (Egbokhare_2020, There is a bend down the road.)
  2. Somewhere wey small well well.
    • As e touch de corner of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop!  — (jw__37356, The woman's flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)
    • Di day Chidi catch Amaka for corner, he sleep wit am by force.  — (NSC_Legbeti_2021, Chidi forced himself on Amaka the day he met her in an enclosure.)
  3. As person dey mind im business.
    • Put God for one corner for di matter.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, Leave God out of this.)
    • I go just stand for one corner dey look una two until di game tire una.  — (NSC_Legbeti_2021, Rather than interfere, I will allow you both to wear yourselves out with your antics.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: a bend, small portion/place, to be nonchalant