corpershun

Naija

Etymology

From: Naija corper and di –tion wey dey for English word attention

Pronunciation

  • kɔ̀pàʃûn

Play Play

Noun

  • Name wey de dey hail people wey be corper
  • corpershun!I dey throway salute o.  — (Greetings to you, memebers of the corps.)
  • When de conductor see am say na corper, e halah corpershun!.  — (When the bus conductor realised he was a corper, he gave him a salute .)

Translations

  • English: A greeting for people serving in the National Youth Service corps