Difference between revisions of "corpershun"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English '' | + | From: Naija ''corper'' and di –tion wey dey for English word ''attention'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Name wey de dey hail people wey be corper |
− | :* {{ux|dv|'''corpershun'''!I dey throway salute o. |( | + | :* {{ux|dv|'''corpershun'''!I dey throway salute o. |(NSC_2021, Greetings to you, memebers of the corps.)}} |
− | :* {{ux|dv|When de conductor see am say na corper, | + | :* {{ux|dv|When de conductor see am say na corper, e halah '''corpershun'''!. |(NSC_2021, When the bus conductor realised he was a corper, he gave him a salute .)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''A | + | * English: ''A greeting for people serving in the National Youth Service corps'' |
Revision as of 13:12, 10 June 2022
Naija
Etymology
From: Naija corper and di –tion wey dey for English word attention
Pronunciation
- kɔ̀pàʃûn
Noun
- Name wey de dey hail people wey be corper
- corpershun!I dey throway salute o. — (NSC_2021, Greetings to you, memebers of the corps.)
- When de conductor see am say na corper, e halah corpershun!. — (NSC_2021, When the bus conductor realised he was a corper, he gave him a salute .)
Translations
- English: A greeting for people serving in the National Youth Service corps