correct

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English correct

Pronunciation

  • kɔ̀rɛ́t

Play Play

Adjective

As someting or person take balance dey alright or dey kampe.

  1. INEC post for dia twitter account say dat one no correct, as dem sabi wia all dia ballot papers for di elections dey.  — (bbc__57267, __no translation__)
    Check say e correct  — (bbc__25180, __no translation__)
    But after 53 minutes, Cristiano Ronaldo fire correct free kick to score di only goal wey Real Madrid take win competition wey happen for Abu Dhabi, UAE.  — (bbc__21744, __no translation__)
    Like Esther and Daniel, we must stand our ground for wetin correct no matter where we dey  — (jw__22245, __no translation__)
  • Na di correct thing to do.  — (Egbokhare_2021, It's the right thing to do.)
  • She bin get very correct house for very fine area for di same Asaba.  — (bbc__88433, __no translation__)
  • You need clear and correct evidence to punish anybody.  — (bbc__7968, __no translation__)
  • De group di ask goment for give access for de pipo dem for prison plus regular and correct update for how deh dey.  — (bbc__27493, __no translation__)
  • So use dis tin wey wey creat to pick your all-time African World Cup dream team from di players wey we name, wey our correct sabi pipo put togeda.  — (bbc__90592, __no translation__)
  • Na this kind baptism correct for God eye.  — (jw__11062, __no translation__)
  • And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di correct Oyibo to deir children.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, And it is not as if they were speaking English... speaking correct English to their children.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English:

Verb

Sey de dey repair someting

  1. David need person wey go help am correct wetin e do.  — (jw__5265, __no translation__)
    But no be until June 20 dem come find di mistake correct am.  — (bbc__23150, __no translation__)
    Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey correct, or wetin we know sey we fit do.  — (jw__7444, __no translation__)
    Correct man!  — (NST_cleaned__31590, __no translation__)
    Jehovah dey use love correct us.  — (jw__34933, __no translation__)
  1. E dey teach dem to correct wetin dem get for mind.  — (jw__43738, __no translation__)
    How Jehovah take dey teach us how to correct ourself?  — (jw__14202, __no translation__)
  2. - (frequency:5)
    Correct!  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__226, Alright !)
    Correct.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__51, Good.)
  3. cc-obj (frequency:5)
    And e want make dem use im way take teach and correct dem.  — (jw__25910, __no translation__)
    Dem no dey even like to control theirself, or correct theirself.  — (jw__12584, __no translation__)
  4. obj-obl:mod (frequency:5)
    Jesus sofri use better word correct dem many times.  — (jw__24108, __no translation__)
    How you take correct your pikin today go affect how dem go take talk to you tomorrow  — (jw__15560, __no translation__)
  5. nsubj-obj (frequency:4)
    Mr 10:17, 18 ​—Why Jesus correct the man wey call-am “Good Teacher”?  — (jw__24630, __no translation__)
    You fit see di one wey you no dey do for madam wey e correct you for dat way.  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__87, You may see the one that you are not doing for your wife, that will correct you along that way.)
  6. mark (frequency:3)
    True true, e dey possible for their sense to correct, and for dem to repent and come back to God.  — (jw__20500, __no translation__)
    Dem need to know sey na only Jehovah get the right to give dem law wey correct, wey dem need, and wey make sense.  — (jw__8795, __no translation__)
  7. nsubj (frequency:2)
    Ay correct!  — (ENU_12_Social-Life_DG__203, That is correct.)
    I dont know how dis thing correct.  — (JOS_16_Governors-And-Education_M__16, I dont know correct this thing is.)
  8. aux-obj (frequency:2)
    We go still talk about how we go take dey correct ourself.  — (jw__12285, __no translation__)
    Maybe you no like the way your papa and mama take dey correct you.  — (jw__17241, __no translation__)
  9. obj-obl:arg (frequency:2)
    Or, I want correct the matter by myself?’— Prov.  — (jw__40531, __no translation__)
    Correct jumat service for muslim dem don show face for central mosque Abuja as part of all dose things to remember di first year of nation's return to government of make you talk your own make I talk my own.  — (deuber__4302, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English:

Adverb

  1. But the question be sey: Who get the right to give people law wey correct, wey dem need, and wey make sense?  — (jw__23886, __no translation__)
    Dey correct,  — (NST_cleaned__34398, Be well.)
    Wetin Jehovah do to correct Shebna, and wetin Shebna come do?  — (jw__40828, __no translation__)
    Explain why only the last point for the two box correct.  — (jw__49428, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: right, appropriate