kampe

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • kámkpé

Play Play

Adverb

  • I dey kamkpe.  — (I am alright.)
  • Dis your bike dey kampe, e fast well well.  —  (Your motorcycle is very good, it's really fast. )
  • Dem retire dem o to make di department dey kamkpe pass as before.  — (deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)
  • If you go ouside now you go see light, light go dey dere kampe.  — (Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)

Synonyms

well well, better

Translations

  • English: good condition, fit, surplus